ISVA feat FELA – MONEY (OWO)




ISVA and Fela comes through with a new tune titled MONEY .

Intro

(Fela)
If it not craze,Why that In africa
As time goes forward,Things is getting worse
Poor man dey cry,bush man dey mess
Democracy crazydemo
Demo finishing all the craze

(ISvA)

ISvA d sureboy

Pls no tell me to calm down
You wan make I sit down for corner
Watching my family suffer
Omo poverty na lier
Mi no come do gilova
I come pray to jehovah
Now make he answer my prayer
Bless my soul to liver onetime

Nigeria no good but some people get Benz oh yeh (oh oh oh)
Dem say Nigeria no good but some nigga build mansion (oh oh oh)
You know mi no come to play I come take action oh (oh oh oh)
Mi don dey hustle like sey Omo money must be made ye ye

Owo di owo di dandan
Owo di owo di wodi wodi dandan seh(2*

We don fine we don dey okay na so dat mi wan hear
From my people na so mi wan hear
Poverty make you disappear oh oh
I work tire no result so I want to give up
Your overthinking will no solve
Any problem plan and face the world

Anywhere money dey Mi go follow o ah
ISvA no be bolo o ah
Oga leave story sey
Life no balance yeah
Just live your life bro envy nobody nobody
Go harder my brother believe e go be

Owo di owo di owo di dandan seh
Owo di wodi wodi dandan (2*
Owo di owo di owo di dandan seh
Owo di wodi wodi dandan (2*

I no want any situation wey go make me dey hide when i see my friends
When I see my mate bless me don’t be late
Common show me way hmm
Without no money no man find you interesting
Dem be like wtf you be saying oh boy stop talking
That’s why
Owo di owo di dandan
I must get this money dandan
Mr poverty is over now
Make dem no call me bolo oh
Alubarika ire Ola kowa tomiwa
Alubarika ire Owo kowa Tomiwa

Owo di owo di owo di dandan seh
Owo di wodi wodi dandan (2*
Owo di owo di owo di dandan seh
Owo di wodi wodi dandan (2*

Owodi dandan ISvA d sureboy dandan
Huh huh owodi dandan ISvA d sureboy dandan

Outro

Highgoo
Your boy ISvA a.k.a isvadsureboy on this one
One time oshey

(Fela)
***
If a good teacher and him student make mistakes
Teacher must tell him , that he’s making mistakes

Related Post