Oga Kizito – presents Blo Blo. Check out lyrics and the song below.
Intro
Eledumare bursti my blo blo oh
Baba baba gbe mi so ke
(clear road)
Kizito na d boi
My blo blo must to burst x3
Penny go oh
Verse 1:
Who get dream no dey sleep, Who no sleep no dey dream
Who no sleep no dey dream, Who get dream no dey sleep
No be who get big head dey know book pass
Forward ever Okada no get reverse
Baba baba mi jowo put water for my coconut oh oh
Baba baba mi jowo use my raw egg break a stone
Bridge:
Jah jah Oluwa, Jah jah Oluwa jah oh oh oh
Smile for me make the world SIMI
Smile for me make the world YEMI oh
Chorus:
Eledumare bursti my blo blo oh x2
My blo blo must to burst x3
Penny go oh
Verse 2:
Aboki no be mallam, mallam no be alhaji x2
E no x2 go make sense if I no blow (x2)
Baddest levels, me sef want to fia fia
Starboi levels, me sef want to soco soco
Bridge:
Jah jah Oluwa, Jah jah Oluwa jah oh oh oh
Smile for me make the world SIMI
Smile for me make the world YEMI oh
Chorus:
Eledumare bursti my blo blo oh x2
My blo blo must to burst x3
Penny go oh
Hook:
Who get dream no dey sleep, Who no sleep no dey dream
Who no sleep no dey dream, Who get dream no dey sleep
Bridge:
Jah Jah Oluwa, Jah jah Oluwa jah oh oh oh
Smile for me make the world SIMI
Smile for me make the world YEMI oh
Chorus:
Eledumare bursti my blo blo oh x2
My blo blo must to burst x3
Penny go oh
Eledumare bursti my blo blo oh x2
My blo blo must to burst x3
Penny go oh
Outro:
Frankie Free Aladdin
Stan Artur on the mix
(Clear Road)